Upper Area court for Zuba don grant popular aphrodisiac (kayamata) seller Hauwa Saidu wey pipo sabi as Jaruma bail. Presiding Judge for di mata Barrister Ismail Abdullahi Jibril bin say di charge ...